BBC News, Pidgin
Waka go wetin de inside
Plenti seshon
HomeNigeriaAfricaWorldVideoSportEntertainmentMost popular
United Nations: Boko Haram attack on UN helicopter - See everytin we know
6 July 2020
Nigeria President Muhammadu Buhari
WIA DIS FOTO COME FROM,GETTY IMAGES
Wetin we call dis foto,
Nigeria President Muhammadu Buhari
Nigeria President Muhammadu Buhari say goment go avenge di attack on di UN helicopter plane wia two pipo die.
For inside statement wey di president release e call di attack for di north-east state of Borno "evil" wey no go without "severe consequences".
See di five recent attacks wey shake northern Nigeria
Wetin we know about di latest attack wey kill at least 81 pipo for Borno
Boko Haram Shekau dey cry, beg God to protect am against Nigerian soldiers
Dem bin dey use di helicopter for humanitarian support to civilians for di area wey don dey affected by violence for more dan ten years now.
How di attack happun?
Boko Haram terrorists attack Damasak area of Borno State, kill two civilians and shoot down one humanitarian helicopter wey belong to di United Nations mission, according to local tori pipo.
Di UN Resident Coordinator for Nigeria, Edward Kallon, confam di terrorists' attack on Saturday, and condemn di shooting of di plane.
Oga Kallon ask di Federal goment to bring di pipo wey get hand for di attack to justice.
Wetin go happun next?
On Monday 6th July, Nigeria defence headquarters announce say dem don destroy one area wey di terrorist dey stay for Borno state north east of di kontri.
For inside tweet wey dem post dem say operation lafiya dole destroy wia di terrorist leaders and fighters dey stay for Bula Bello area for inside Borno state.
Skip Twitter post, 1
End of Twitter post, 1
Dem say dis dia latest attack kill several terrorist.
Another thing we de for inside dis tori
Boko Haram Shekau dey cry, beg God to protect am against Nigerian soldiers
12th May 2020
Boko Haram attack: Dem kill 81 pipo come kidnap seven for Borno, northeast Nigeria
11th June 2020
#NorthernLivesMatter: See di five recent attacks wey shake northern Nigeria
11th June 2020
Top Tori
'Snowfall in Lagos Nigeria' and wetin really happun
one hour wey don pass
Informate me
,“I wait for my husband for 16 years, before e comot for prison”
9th July 2020
,'Di bumbum surgery wey make me wan kill myself'
8th July 2020
,'I no fit use one of my hand wey get serious wound from di torture I suffer'
7th July 2020
,Meet di 77-year-old grandmama wey dem dey call ‘mama Arsenal’ for Lagos
6th July 2020
,"‘Dem beat me, lock me up and put me for sale"
3rd July 2020
,Nimie reveal wetin happun during her 'romantic date' wit Rema
30th June 2020
,'Di kain Internet bully I dey face daily, if my skin no tight I for don kpai'
23rd June 2020
No comments:
Post a Comment